Latvia vs England—2026 World Cup Qualifier
Digest more
Harry Kane believes he is in the best form of his career after scoring two goals in England's 5-0 win over Latvia which secured World Cup qualification.
Na for hia we go march break for our coverage of di 2026 World Cup Qualifiers. We go meet una again at di end of dis year for di African Cup of Nations wey dey happun for Morocco. Di Super Eagles of Nigeria don beat di Cheetahs of Benin Republic to put one leg for dia World Cup qualification.